Nigerian Pidgin Bible
Luke 7:12
Near di tawn gate, dem mit pipol dey kari won deadbodi go bere. Di man mama na widow and naim bi di wuman onli pikin, so plenti pipol from di tawn kon folo am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Near di tawn gate, dem mit pipol dey kari won deadbodi go bere. Di man mama na widow and naim bi di wuman onli pikin, so plenti pipol from di tawn kon folo am.
Open Bible reader