Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 6:42

"Haw yu go tak tel yor broda sey, 'Broda, mak I rimov di dirti wey dey yor eye, bot yu nor dey si di wud wey dey yor own eye? Yu wey dey pritend, mak yu first komot di wud for yor eye, den yu go si wel to fit rimov yor broda own.'

Open Bible reader