Nigerian Pidgin Bible
Luke 6:35
"Bot mak una luv una enimis kon du gud and mak una nor espet enitin bak wen una borow enibodi somtin. Na dis go mak God pay una bak and una go bi en shildren, bikos God ensef dey du gud for wiked pipol and doz wey nor dey sey tank yu.
Open Bible reader