Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 6:17

Den Jisos kom dan wit en apostols kon stand for groun wey level. Meni disaipols from Judea, Jerusalem and all di smol tawns wey near Tyre and Sidon gada kon hear am dey prish and e heal doz wey nor wel

Open Bible reader