Nigerian Pidgin Bible
Luke 5:7
So, dem kon du sign giv di oda pipol wey dey folo dem wok, mak dem kom help dem. Wen dem put all di fish insaid di tu kenu, di kenu dem kon dey won sink.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So, dem kon du sign giv di oda pipol wey dey folo dem wok, mak dem kom help dem. Wen dem put all di fish insaid di tu kenu, di kenu dem kon dey won sink.
Open Bible reader