Nigerian Pidgin Bible
Luke 5:17
Won day, wen Jisos dey tish, som Farisi pipol and di law tishas kon kom from all di vilage wey dey Galili, Judea and Jerusalem, dem sidan near Jisos and God pawa dey wit am to heal pipol.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Won day, wen Jisos dey tish, som Farisi pipol and di law tishas kon kom from all di vilage wey dey Galili, Judea and Jerusalem, dem sidan near Jisos and God pawa dey wit am to heal pipol.
Open Bible reader