Nigerian Pidgin Bible
Luke 5:12
Wen Jisos dey for won tawn, won man wey get leprosi kom mit am. Wen di man si Jisos, e fal face groun kon beg-am sey, "Oga, if yu laik to du-am, yu go fit heal mi."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wen Jisos dey for won tawn, won man wey get leprosi kom mit am. Wen di man si Jisos, e fal face groun kon beg-am sey, "Oga, if yu laik to du-am, yu go fit heal mi."
Open Bible reader