Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 4:25

"Bot I tel una di trut, wimen wey dia husban don die meni for Izrel for Elija taim, wen God stop rain for tiri and haf years and beta hunga kon dey evriwer.

Open Bible reader