Nigerian Pidgin Bible
Luke 4:18
"God Spirit dey my bodi, bikos E don anoint mi mak I prish Gud News giv poor pipol. E send mi mak I prish fridom giv pipol wey dey prizin and mak blind pipol for si. E stil sey mak I fri doz wey dem dey opres
Open Bible reader