Nigerian Pidgin Bible
Luke 24:5
Fear kash di wimen and dem kon face groun. Bot di men tel dem, "Why una dey faind pesin wey dey aliaf for wer dead bodi dey?
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Fear kash di wimen and dem kon face groun. Bot di men tel dem, "Why una dey faind pesin wey dey aliaf for wer dead bodi dey?
Open Bible reader