Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 23:8

Wen Herod si Jisos, e hapi wel-wel, bikos e don tey wen e won si-am since e hear abaut am. E dey hope sey Jisos go du mirakol for en present.

Open Bible reader