Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 23:26

As dem dey tak Jisos komot, dem kon kash won man wey dey kom from Syrene and en name na Saimon. Dem put di kros for en bak mak e kari am folo Jisos.

Open Bible reader