Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 22:17

Den Jisos tak won cup wey get wine, afta e tank God, e kon sey, "Mak una tak dis cup and divide am among unasef.

Open Bible reader