Nigerian Pidgin Bible
Luke 22:10
Jisos ansa dem, "Listin, wen una enta di tawn, una go mit won man wey kari wota pot, mak una folo am enta di haus wey e go enta,
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos ansa dem, "Listin, wen una enta di tawn, una go mit won man wey kari wota pot, mak una folo am enta di haus wey e go enta,
Open Bible reader