Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 21:8

Jisos ansa, "Mak una shine una eye, so dat nobodi go disiv una. Bikos meni pipol go kom prish wit my name sey, 'Na mi bi Jisos' or 'Di taim don near.' Mak una nor folo dem!

Open Bible reader