Nigerian Pidgin Bible
Luke 21:12
"Bot bifor dem go hapun, dem go arres and ponish una for wetin una nor du, dem go kari una go joj for insaid sinagog, den dem go trow una insaid prizin. Dem go kari una go mit kings and govnors, bikos of my name.
Open Bible reader