Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 2:48

Wen en mama and papa si-am, dem sopraiz wel-wel. Naim en mama sey, "My pikin, why yu du us laik dis? Si, mi and yor papa dey faind yu for evriwer since."

Open Bible reader