Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 2:25

Won man dey Jerusalem wey en name bi Simeon and di Holi Spirit dey insaid am. Di man dey fear God and dey du wetin God laik and e dey wait for di taim wen God go fri Izrel.

Open Bible reader