Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 18:5

bot bikos dis wuman dey disturb mi, I go mak sure sey e get wetin e sopoz get, oda-wise e nor go let mi res wit dis en beggi-beggi wey nor dey finish.'"

Open Bible reader