Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 18:11

"Di Farisi kon stand dey pray abaut ensef sey: 'God, I tank yu sey I nor bi laik oda pipol wey dey play wayo, dey sin, pipol wey dey komit adoltri or ivun laik dis tax koletor.

Open Bible reader