Nigerian Pidgin Bible
Luke 16:25
"Bot Abraham ansa, 'My pikin, rimemba sey wen yu dey alaif, yu dey enjoy gud tins, bot Lazarus nor enjoy at-all. Bot naw, e dey enjoy for here and yu dey sofa for der.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Bot Abraham ansa, 'My pikin, rimemba sey wen yu dey alaif, yu dey enjoy gud tins, bot Lazarus nor enjoy at-all. Bot naw, e dey enjoy for here and yu dey sofa for der.
Open Bible reader