Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 13:7

"Naim e kon tel doz wey dey wosh di farm sey, 'Since tiri years naw, I dey fine frut for dis tri, bot wen I luk, I nor dey si. So, mak una kut am dan! Why wi stil let am dey tak space?'

Open Bible reader