Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 13:14

Bot di oga for di sinagog ves sey Jisos heal pesin for Sabat day, so e kon tel di pipol, "Wi get sis days wen pipol sopoz wok, so mak una kom mak dem heal una for doz sis days, bot nor bi for Sabat day."

Open Bible reader