Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 12:42

Jisos ansa, "Hu bi di manaja wey get sense and nor dey du wayo? Na pesin wey di oga put mak e kare and giv di oda savants dia fud for di rite taim?

Open Bible reader