Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 12:30

"Na bikos of all dis tins, pipol wey nor no God dey wori demsef, bot una Papa for hevun no sey una nid dem.

Open Bible reader