Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 11:29

As pipol dey plenti more-more, Jisos kon sey, "Pipol wey dey dis wold naw wiked wel-wel; dem dey luk for sign, bot God nor go show dem eni sign, esept di tin wey hapun for Jona taim.

Open Bible reader