Nigerian Pidgin Bible
Luke 10:13
"Korazin and Betsaida pipol, kos dey una head! Bikos if to sey na for Tyre and Sidon dem for du di mirakols wey dem du for una tawn, di pipol der for don turn from sin kom mit God since, dem for don sidan, wear sack-klot and put ashes for dia head kon dey beg God mak E forgiv dem.
Open Bible reader