Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 1:22

Wen e kom outsaid, e nor fit tok again. Dem kon no sey e don si vishon for insaid di Tempol, bikos e yuz hand tak mak sign for dem.

Open Bible reader