Nigerian Pidgin Bible
Luke 1:17
"E go first kom wit Elija spirit and pawa, bifor di Oga ensef go kom. E go mak papa setol wit dia shildren and pipol wey nor dey obey God bifor, e go mak dem obey am naw, so dat dem go dey redi to mit am for hevun."
Open Bible reader