Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 1:13

Bot di angel tel am, "Mak yu nor fear Zekaraya, bikos God don hear yor praya. Yor wife Elizabet go born boy pikin for yu and yu go kol am, 'Jon.'

Open Bible reader