Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Leviticus 25:22

When una start to dey plant una field for the eight year, una go still dey eat wetin una don harvest for sixth year, and una go get enough to dey eat until una begin to dey harvest the crop wey una plant that year.

Open Bible reader