Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Leviticus 25:10

You go make the 50th year a special year, you go announce freedom for everyone wey dey live for your country. Una go call this time ‘Jubilee.’ Each of una go come go back to una property. And each of una go come go back to una own family.

Open Bible reader