Nigerian Pidgin Bible
Leviticus 18:27
Dem do all these irritating things and dem make the land unclean, but make una no do them. All of una, Israelites or foreigner wey dey live with una must keep God law and commands,
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Dem do all these irritating things and dem make the land unclean, but make una no do them. All of una, Israelites or foreigner wey dey live with una must keep God law and commands,
Open Bible reader