Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Judges 9:31

He send messenger to Abimelech for Arumah make he tell him say, “Gaal wey be Ebed pikin and him brothers don come to Shechem, and dem no go allow you enter the city.

Open Bible reader