Nigerian Pidgin Bible
Judges 13:8
Then Manoah pray to God say, Abeg God, let the man of God wey you send come back to us and tell us wetin we suppose do with the pikin when we don born am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Then Manoah pray to God say, Abeg God, let the man of God wey you send come back to us and tell us wetin we suppose do with the pikin when we don born am.
Open Bible reader