Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jude 1:16

Dis pipol dey komplain waka and dey faind fault. Dem dey go eni wer wey dia bodi kari dem go and dem dey boast. Dem dey tok wetin pipol laik to hear, so dat odas go praiz dem.

Open Bible reader