Nigerian Pidgin Bible
Joshua 23:13
una fit dey sure say the LORD una God no go drive away these nations as una dey advance go front. Instead, dem go become dangerous for una like trap or pit and dem go dey painful like whip for una back or thorn for una eyes. And this go last until none of una remain for this good land wey the LORD una God don give una.
Open Bible reader