Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 9:18

Di Ju oga dem nor gri biliv sey, tru-tru di man blind bifor, so dem kon kol en papa and mama.

Open Bible reader