Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 8:9

Wen dem hear wetin e tok, dem kon dey komot for der won by won. Na di old pipol first start to komot, til e kon rimain onli Jisos and di wuman wey stand for en front.

Open Bible reader