Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 6:42

Den dem kon sey, "Dis Jisos sef nor bi Josef pikin, wey wi no en papa and mama? Na haw e kon dey tok sey, 'I kom dan from hevun?'"

Open Bible reader