Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 6:41

Den di Ju pipol bigin ves and komplian abaut Jisos, bikos e tok sey, "Na mi bi di bread wey kom dan from hevun."

Open Bible reader