Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 6:22

Wen day don break, di pipol wey dey di oda side for di riva no sey na onli won smol kenu dey der. Dem stil no sey Jisos enta di kenu wit dem.

Open Bible reader