Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 5:25

"I tel una tru wod, di taim dey kom and e don ivun rish groun naw, wen doz wey don die go hear Man Pikin vois and wen dem hear am, dem go wak-up and dem nor go die again.

Open Bible reader