Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 5:23

so dat evribodi go bow dan for di pikin as dem dey bow dan for di Papa. If enibodi nor bow show respet for di pikin, e nor go get di maind to respet di Papa wey send di pikin kom.

Open Bible reader