Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 4:9

Den di wuman kon tel Jisos, "Haw yu wey bi Ju kon dey ask mi wey bi Samaria pesin, sey, "Mak I giv yu wota drink?'" (E tok dis won bikos Ju and Samaria pipol nor dey agri at-all.)

Open Bible reader