Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 4:17

Di wuman ansa, "I nor get husban." Den Jisos kon tel am, "Yu tok tru wen yu sey 'I nor get husban.'18"Bikos yu don mari faiv husban bifor and di man wey yu dey stay wit naw, nor bi yor ril husban. Na tru yu tok."

Open Bible reader