Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 4:1

Jisos kon no sey di Farisi pipol don hear sey e dey baptize plenti pipol pas Jon and di pipol dey folo am, 2( aldo nor bi Jisos ensef dey baptize pipol, bot na en disaipols dey du-am).

Open Bible reader