Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 3:29

"Di pesin wey won mari new wife naim bi di bridegroom. En frend, wey bi di bestman, dey listin to am. E go dey hapi wel-wel wen e hear di bridegroom dey tok. Na dis dey mak mi hapi and my joy don ful.

Open Bible reader