Nigerian Pidgin Bible
John 20:15
Jisos tel am, "Wuman, why yu dey krai? Na hu yu dey faind?" Bikos Mary tink sey naim bi di gardina, e kon sey, "Oga, if na yu kari am komot, mak yu tel mi wer yu kari am go, so dat I go-go kari am."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos tel am, "Wuman, why yu dey krai? Na hu yu dey faind?" Bikos Mary tink sey naim bi di gardina, e kon sey, "Oga, if na yu kari am komot, mak yu tel mi wer yu kari am go, so dat I go-go kari am."
Open Bible reader