Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 20:13

Dem kon ask am, "Wuman, why yu dey krai?" Mary ansa, "Dem don kari my oga komot and I nor no wer dem kari am go."

Open Bible reader